GIDYON – If No Be God

Nigerian gospel musician, GIDYON sings about his trust in God the father with this song titled If No Be God

GIDYON – If No Be God Lyrics

Gradually I have seen you do

The things you said you
Will do for me For me
All my life I’ve been stressing
Till you came and saved me, from me

You gimme reasons to trust you
My whole life revolves around you
And I no place no one above you
Cos na only you wey dey gimme
Good good loving

You dey gimme, you dey
Good good loving
You dey gimme, you dey
Good good loving
You dey gimme, you dey
Good good loving

If e no be you
Tell me na where I for deh oh
Tell me na who I for be
Tell me na wetin I for do oh

If e no be you
Tell me na where I for deh oh
Tell me na who I for be
Tell me na wetin I for do oh

If e no be you
I for still dey for gutter oh
If e no be you
My life e no go better oh

If e no be you
I for still dey for gutter oh
If e no be you
My life e no go better oh
If e no be you.

The price that you paid
On the cross for me
I can never fit to repay you
Shed your precious Blood

Just to wash me clean
And I no go let am go in vain oh
What kinda love is this?
You always there for me

Even those days wey I no send you
You always cared for me

You gave me your name
You called me your own
Gimme everything
That I ever asked of you
Na why e be say
Me I want to leave my life for you

You gimme me your name
You called me your own
Gimme everything
That I ever asked of you
Na why e be say
Me I want to leave my life for you

If e no be you
Tell me na where I for deh oh
Tell me na who I for be
Tell me na wetin I for do oh

If e no be you
Tell me na where I for deh oh
Tell me na who I for be
Tell me na wetin I for do oh

If e no be you
I for still dey for gutter oh
If e no be you
My life e no go better oh
If e no be you
I for still dey for gutter oh
If e no be you
My life e no go better oh
If e no be you.

Post a Comment

Previous Post Next Post