Drakare Abaa ft Angeloh – The Understanding

Drakare Abaa is an excellent urban Christian Rapper from Nigeria. He is also a poetic song writer and mix engineer. He teamed up with Angeloh for a new song titled The Understanding.

The song ‘The Understanding’ speaks highly of the effectiveness of a believer in Christ, and how the grace and understanding of the scriptures should shape his being and compassion for others with the love of Christ in him. 

Drakare Abaa ft Angeloh – The Understanding Lyrics

Uh!
God’s love mhen is so overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him
Just over whelm him

Verse 1

Wetin you think; Shey you dey pray pray
Do you believe Wetin you dey say
E go be As you talk am
oh wey oh wey oh wey oh wey

Wetin you think; Shey you dey pray pray
Do you believe Wetin you dey say
E go be As you talk am
oh wey oh wey oh wey


Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

HOOK
If He talk am
oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh


If He talk am oh wey
oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

Verse 2
Tell me…
How do you think, How you pray?
Do you rep the most high, do you Slay?

Do you read holy word and dissect and accept it in its ways its eccentric

I hope you really learn and get the best ethics
Learn to kabash and then heal the diabetics


Physically sound with your spirit biometrics
Moving very fast with his Grace kinetics

We’re chosen generation of the king
We’re David, we’re Paul we’re more than many things

Cuz God’s love mhen it’s just overwhelming
Let ur faith now just overwhelm him

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

Because the Word My Papa talk oh
No impossible At all oh
You know say faith na by the Word oh
And Faith na catapult oh

HOOK
If He talk am
oh wey oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

If He talk am oh wey
oh wey oh wey oh wey
Trust and believe oh
Chop and believe oh

*COPYRIGHT DISCLAIMER*

--------------------------------------------

We do not own this song nor the images featured on this Blog. All rights belong to its original owner/owners. No copyright infringement intended. For promotional purposes only.

Post a Comment

Previous Post Next Post