Abimbola Olaofe - Gbage


Emerging Gospel music artiste, Abimbola Olaofe releases a new song tagged "Gbabe". The danceable song of praise titled "Gbabe" is a song that captivates its audience; It's a call to the acknowledgement that Jesus is Lord.

Abimbola Olaofe - Gbage Lyrics

Lead: Åže you no know
Response: Åže you no know
Lead:  Åže you no know
Response: Åže you no know
Lead: You no sabi
Response: You no sabi
Lead: Åž'o ti ri gbo
Response: Åž'o ti ri gbo
Lead: Åž'o ti ri mo
Response: S'o ti ri mo pe Jesu ni baba na him be oga,
Gbabe eh eh eh
Gbabe eh eh eh

Verse 1
He be my father
He be my maker
He be my master
Na him dey provide all my needs
He be my father
He be my maker
He be my master
Na him dey provide all my needs
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo o Olupese mi o
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo
Åže you no know
Åže you no know ooo

Verse 2
Oya Oya Oya Oya
Get up and dance
Get up and dance
Let's give God thanks oooo
Oya Oya Oya Oya
Get up and dance
Baba şeun t'eni kan o le şe ęjo
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo Olupese mi o
If you no know, you must know
Make I tell you make you know
Everybody mujojo


*COPYRIGHT DISCLAIMER*
--------------------------------------------
We do not own this song nor the images featured on this Blog. All rights belong to its original owner/owners. No copyright infringement intended. For promotional purposes only.
--------------------------------------------

Previous Post Next Post