Neken Chuwang - No Condition Is Permanent (Audio Download) | #BelieversCompanion


As we anticipate his HYMNs album, Neken Chuwang blesses us with a new song titled No Condition is Permanent. 

The song, No Condition is Permanent will restore all lost hope, gives courage and strength to every heart. Producer by Morgan Azi. Download the song with the link below.

Intro
Ayaya yeh... 
Ayaya yeh.... Ah oh Ohhhh 
Ayaya yeh... 
Ayaya yeh.... Ah oh Ohhhh 

VERSE 1
You see this life wey we dey, 
Na only God get the final say
So make you no dey laugh anybody today 
Because tomorrow their level fit change

BRIDGE 
Respect everybody 
Do good to everybody 
No look down on anybody, body, body
Respect everybody
Do good to everybody 
No look down on anybody 

CHORUS 
No condition is permanent 
Houseboy today fit be oga tomorrow 
No condition is permanent 
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow 
No condition is permanent 
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow 
No condition is permanent 
No condition is permanent 
No condition is permanent 
Housegirl today fit be madam tomorrow 
No condition is permanent 
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow 
No condition is permanent 
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow 
No condition is permanent 
No condition is permanent 
No condition is permanent 

VERSE 2
Because you no get today 
No mean say forever you go dey without 
Put your hope in God, 
and make you no dey doubt
Life Na turn by turn ooo
And your turn dey come ooo
E fit to take long oo
But your turn dey come, but meanwhile 

BRIDGE
Respect everybody 
Do good to everybody 
No look down on anybody, body, body
Respect everybody
Do good to everybody 
No look down on anybody 

CHORUS
No condition is permanent 
Houseboy today fit be oga tomorrow 
No condition is permanent 
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow 
No condition is permanent 
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow 
No condition is permanent 
No condition is permanent 
No condition is permanent 
Housegirl today fit be madam tomorrow 
No condition is permanent 
Pesin wey dey trek today for drive tomorrow 
No condition is permanent 
Person wey dey hustle today fit bubble tomorrow 
No condition is permanent 
No condition is permanent 
No condition is permanent

Powerful Song of Worship - 1 Hour of Total Worship

*COPYRIGHT DISCLAIMER*
--------------------------------------------
We do not own this song nor the images featured on this Blog. All rights belong to its original owner/owners. No copyright infringement intended. For promotional purposes only.
--------------------------------------------


Previous Post Next Post