Tupi Runo - Orere Ijesu (The Real Boss)


Paul Ogheneruno Shishe (Tupi Runo) the gbegerist releases the much-anticipated gospel song "Orere Ijesu" to reassure all believers that regardless of the COViD19 pandemic,  JESUS is still boss and he is Lord over the earth.

Lyrics
Intro

Attention!
All the Powers Wey dey for this area wey dey form Boss
Oya park well Jesus the Real Boss Don show

Chorus
Onoworere na OrereIjesu
Onowomame na
Omame Ijesu
Ono vwa pkome na
Akpome Ijesu
Taloni adu gbo yin
Adugboyin ti Jesu
Taloni ara te mi
Ara te mi ti Jesu
Taloni aye mi
Aye mi ti Jesu

Jesus paid the Price on Calvary's Tree for me
He gave me power to defeat all the enemies etio yowa
No matter what comes my way I will crush you down o because my victory in Christ is Sure

Rpt Chorus.

sickness o
you dey form boss
poverty You dey form boss
Set back o you dey form boss
untimely death you dey form boss
witches and wizard
dey form boss
Failure o u dey form boss
All of una dey form boss una no reach for the matter
Ehhhhhh

Rpt Chorus

E yo ooooo
Eledumare is my defender
Eyooooo
All this powers all of them na tata
Nothing come out o baba no where dem reach I no come why all of them dey form boss I am wondering this stuff is so surprising dem no even reach keke why dey come dey form boss
See the good thing is they cannot do anything to me or try to stop my melody my bills he paid on Calvary so I will be steadily getting my salary poverty can't over power me and no sickness can't have the power over me over me

Sickness o
Park and go
You no get power over me
Barreness park and go
You no get power over me
Failure park and go
You no get power over me
I say poverty make you park dey go
You no get power over me
What of stagnancy make you park dey go
You no get power over me
Ehhhh

Rpt chorus 2x

Musical interlude
Back up vocals
D Eagles


*COPYRIGHT DISCLAIMER*

--------------------------------------------

We do not own this song nor the images featured on this Blog. All rights belong to its original owner/owners. No copyright infringement intended. For promotional purposes only.

Post a Comment

Previous Post Next Post